Make Una No Dey Listen To People Like Obasanjo And IBB- Femi Kuti

Femi Kuti don react to the letters dem of before-before leaders, Olusegun Obasanjo and Ibrahim Babangida as dem dey critise Buhari administration.

Im yarn dis tori for interview with Guardian TV.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply