Naija Musician, wey also bi the before-before Executive director on entertainment matta to governor Adams Oshiomole, Maleke Idowu don call out to President Buhari, Atiku Abubakar and Naija entertainers dem wey all get hand for 2015 election.
Make una read wetin im yarn for im instagram post…