Make You Get Ready To Die – Nnamdi Kanu’s disciple, Simon Ekpa Don Warn Joe Igbokwe

Simon Ekpa, wey bi lawyer and  disciple of the leader of the Indigenous People of Biafra, IPOB, Nnamdi Kanu, don call out Joe Igbokwe, wey bi chieftain of the All Progressives Congress, APC.

Make una reaad wetin in yarn For tweet, “Joe Igbokwe get ready to die because Mazi Nnamdi Kanu will finally see the light at the end of the tunnel.


“Tongue is powerful, his friends and families should take note and don’t accuse innocent people when nature take its stand. He should’ve done spiritual consultation first.”

post

Leave a Reply