Yahaya Bello Na Idiot Wey Dey Useful- Femi Fani Kayode

Before-befor  aviation minister Femi Fani-Kayode don yabis kogi state governor untop the comment wey im yarn say im go jump inside fire if Buhari ask am to jump.

 Make una read wetin im yaarn:
 “If President Buhari asks me to jump into fire, I will not hesitate to jump into it”
 
“Gov. Yahaya Bello When I wrote that this boy was a useful idiot and an accursed slave some said I was being harsh.
 
“Truth is that he is worse than that. His mental faculties are non-functional,” 

Leave a Reply