Nawa O!!! See As House Girl Dey Feed Im Oga Pikin Liquid Soap Because She Bin Wan Commot Oga House

Make God save us from all dis evil house maid dem wey wan destroy person life.
One Instagram wey her name bi Desola Sholanke Afod (@desolaafod), don take im social media to share us tori wey dey shocking for video clip wey show how house girl bin wan kill her oga one-year-old pikin.
When dem catch the girl as dem begin to dey ask her questions na im she yarn say, she no wan work again , say she bi wan go back to her mama and papa house naso the idea come enter her mind, say na why she do am.
 “I was tired of the job and wanted to leave. I was eating and was not maltreated by my madam.”
Make una read the caption of the video: “God have mercy #househelps #grace #mixedmorningfreshliquidsoapwithwaterandfeedayearand5monthsoldboy.”
 https://youtu.be/45ZsLqlHME8

Leave a Reply