See Embarrassment As Another Naija Babe Propose To Im Boifriend But The Bobo Reject Am

I no stil understand why dis our generation, sisi dem no get shame again as dem go dey propose to their bobo. Now dis wan don take her hand embarrass herself.
For video weu we get for Twitter, one Naija babe wey don love up don talk brave mind propose to her bobo for shopping mall. But the bobo turn am down for public.
 
 
  We see the sisi for the video clip dey kneel down propose to the bobo wey reject am as she bin dey beg am to accept her proposal, but the bobo no gree.
Make una watch the video

 

Leave a Reply