Wetin Eye No Go See For Dis World? Kenya Man Rape Two Goat Till Dem Die

Nawa o, End don dey come…

Kenyan police don arrest one man wey dem identify as Mbiti Munyao,for Kangundo constituency, Machakos, untop say im rape two goats dem till dem kakutu

Tori from the area assistant Chief Mary Mulwa, yarn say dem don charge am and dem go bail am for sh100, 000 after im plead say im no dey guilty.

Leave a Reply