Naija Popular Jingo Actor, Femi Branch Don Get Chieftain Title

Popular Jingo Naija Actor wey bi 47 years old, Femi Branch don get chieftain tittle as the Jagun Asa of Edeland.

 
Im share dis for im Instagram page, as the  Alaafin of Oyo, Dr. Lamidi Adeyemi III corronate am.
Make una see the photos from the coronation:

Leave a Reply