You Dey Waka On The Blood Of Naija People Wey Don Die Under Your Watch- Reno Omokri Don Attack Buhari

You dey waka the blood of Naija people wey don die under your watch, Reno Omokri don attack oga Presido Buhari untop say im waka for red carpet wen im go do sympathy visit for Dapchi.

Leave a Reply