Dapchi Girls Wey Dem Kidnap Na Film For Nollywood, Na Only Fool Go Believe – Pastor Femi Aribisala

Naija pastor wey lik to dey critize Buhari , Femi Aribisala don yarn say more tori dey for the Dapchi girls kidnap matta than the thing wey dem Federal government dem dey yarn us so make we no believe dem.

Leave a Reply