Buhari Bi The Major Wahala Wey Naija Get- Fayose

For statement, wey Ekiti State Governor give on Sunday by im Special Assistant for Public Communications and New Media, Lere Olayinka,

Fayose yarn say Oga Presido  Mohammadu Buhari na the major wahala wey Naija people suppose take their time to solve, say
Oga Presido dey destroy everything wey dey Naija with im actions and inactions, say Naija people suppose stand-up to save the country from Kata-Kata.

Leave a Reply