Before-before Peoples Democratic Party, PDP, chieftain wey don port go the All Progressives Congress APC, Femi Fani-Kayode don attack Governor Nyesom Wike.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.