Bishop Mike Okonkwo Don Confess How Im Dey Threaten im Member With Curse So Dem Fit Dey Pay Tithe

The founder of The Redeemed Evangelical Mission (TREM), Bishop Mike Okonkwo, don confess for one video clip wey don dey waka about for social media, how im bin dey threaten im church members dem to dey pay tithe.
Make una read wetin im yarn
 “The first mention of tithe, there was no curse in it. Abraham gave the tithe of all to Melchizedek which was before the law. There was no curse and he did it willingly.
 
“I have frightened the church with curses for not paying tithes and that was because I didn’t know any better.
 
“You know we conjure all kinds of semantic like, ‘If you don’t pay your tithe, your life will be tight,’ and the people pay out of fear without God’s blessing.
 
“God wants you to pay tithe out of love, it shouldn’t be about the money but about Jesus.”
Make una watch video;

Leave a Reply