Daddy Freeze Go Soon Become Pastor As In Don Launch Im Own Online Ministry

Ogbonge Popular jingo media personality, Daddy Freeze, wey dey always campaign about tithe matta and dey always attactk pastors dem go soon become pastor too as im don launch im own Christian Ministry wey im give it name as “Free Nation In Christ Online Church”wey unas sabi am as “Free The Sheeple”
Im also don unveil the logo of the online church.
Tori yarn say the services den go dey hold online and members dem go dey free to dey interact with their ‘pastor’ under the comment section of the social media platform wey bi like YouTube, Instagram and Facebook.
Make una see the logo of the online church :

Leave a Reply