Make Una No Let Anybody Deceive You, Prayer Dey Important But No Fit Take The Place Of Getting Skills – Pastor Sam Adeyemi

Pastor Sam Adeyemi wey bi the senior pastor of Day Star don drop dis tori for  Twitter.

Make Una read wetin im yarn

Don’t let anyone deceive you. Prayer is important for you to get an income, but it will not take the place of you having skills and offering products and services to meet people’s needs. Money is a means of exchange of value. Pray, then sell something!

Leave a Reply