I No Bi Like Davido, I No Dey Act Like Say Ma Papa Get Money, I Dey Do My Things Myself- DJ Cuppy

 Naija female DJ wey dem dey call Disc Jockey for obodo oyinbo, Florence Ifeoluwa Otedola, wey una sabi as DJ Cuppy, pikin of billionaire oil business tycoon, Femi Otedola don reveal say as her papa get money im name fit open doors for her, but she no dey take am expliot as ogbonge popular jingo singer, Davido.
 
 She yarn dis tori for interview with E-Daily.
Make una read wetin she yarn
“People have to understand that just because I was born into my family does not mean that it opens all doors, that is everyone’s outside perspective. My inside perspective is just being someone’s child; how can being someone’s child be used against you? I can walk into a room and before I even open my mouth, everyone has decided, and it’s like you are not giving a young woman a chance to even prove herself.”
 
“The only difference between Davido and I is that he decided to use the influence as an advantage from an early stage. So David was like I am ‘omo baba olowo’ (OBO), take it or leave it! I’m not that kind of person, he was smart though, because before you can even do anything, he has already told you he is the son of a millionaire. He did his brand thing well and he’s about that lush life, he lives large and he’s not apologising for who he is,”

Leave a Reply