I No Go Ever Campaign For Any APC, PDP Member Again – Nollywood Actress, Iyabo Ojo Don Vow

Iyabo Ojo, wey bi popular Naija actress don promise to never campaign or support any member of PDP and APC for the forthcoming elections.

The actress yarn this for social media post

Make Una read wetin im  tweet:

“I Alice Iyabo Ojo will never support or campaign for any APC or PDP member again in my life even if you are my family or friends. We need a new Nigeria. We need to stop recycling.”

Leave a Reply