Tchidi Chikere Don Reveal Where Groundnut Sellers Dem Dey Get Their Bottle For Groundnut From

Nollywood filmmaker, Tchidi Chikere don  drag with a follower untop his comment about bottles wey dem dey take use sell groundnuts for this country, Naija.

Chikere  share a photo of some people  arranging some used bottles on the floor, say that those bottles na the bottles dem dey take use to sell groundnuts across the country and they pick dem for dustbin .

Leave a Reply