Make Rain Dey Fall Everyday-Tekno Yarn As Im Dey Buga Im Tear Rubber Motto

Naija singer, Tekno don add another strong freedom machine , Jeep Wrangler to im plenty-plenty moto.

Im paste dis tori for im Instagram makesl una read wetin im yarn

Finally got one for me self! Now rain can fall everyday in lagos.

https://www.instagram.com/p/Ba6g577gZvx/

Leave a Reply