Wawu!!! Before-before Olori Wuraola Don Sign Partnership Deal With UAE

The Before-before wife of the Ooni of Ife, Olori Wuraola, wey don bcom Queen Zaynab-Otiti Obanor don seal partnership deal with United Arab Emirate Minista of Economy, Sultan Bin Saeed Al Mansoori.

She yarn dis tori for her Instagram page.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply