Na Ogun Go Kill All Of Una – Daddy Showkey Don Blasts EFCC Untop Naira Marley Matta

Ogbonge Popular Singer, Daddy Showkey, don blast EFCC officials dem untop say dem parade Naira Marley, yesterday, Monday May 20th.

Im yarn dis tori for video he share this morning for his Instagram page.

Make Una read wetin im yarn ,

“Ogun will kill all those that arraigned the singer yesterday.”
Watch the video below.

Leave a Reply