Selena Gomez With Im Boifrind Don Dabaru Their 10Month Relationship

Selena Gomez and The Weeknd don split after 10 month wey dem do lovey-lovey wey dem don dey 2geda.

Tori yarn say na after dem reveal say Gomez dey spend time with her before-before boyfriend Justin Bieber. Say their friendship start few months after she do kidney transplant.

Leave a Reply