Everyday When I See People Dey Hate, Dem Dey Inspire Me –  Ubi Franklin

The CEO of MMMG, Ubi Franklin wey  also bi the Before-before husband of Naija actress, Lilian Esoro done share more about im life and past.

Im yarn dis for interview with MTVbase “The Come Up”
Make una read wetin im yarn
“People love to hate, Everyday when i see people hate, they inspire me cos they make me understand you have to keep working.”

“it’s a tough situation but you either go hard or you go home

Leave a Reply