Leave My Husband Alone– Married Woman Don Disgrace Her Husband Sidechic For Public (Video)

Camera don capture the shocking moment wen one married woman go after her husband sidechic, and disgrace her in public.
The married woman for the video dey chase after her husband side chic, as she dey  warn her to stay off.
Make Una read wetin im yarn
“husband snatcher, leave my husband alone. If na your husband, you go gree? you go tell me make I go rest?”
Watch the video :

 

 

Leave a Reply