Make Una No Wear Short – Short Clothe Come India – Tourism Minisita Don Yarn

Mahesh Sharma wey bi India Tourism minisita don yarn say make any foreign woman wey wan travel come India, no dey wear short short clothes and make dem no dey walk alone for night say na for their own safety.

Im also yarn say makewomen dem dey snap photo of the plate number of the moto dem wan enter.

Leave a Reply