My Pikin No Die O-Rochas Okorocha

Governor Rochas Okorocha don finally talk on the tori about him son wey tori don dey waka aboy say im don die

 Okorocha’s Chief Press Secretary, Mr. Sam Onwuemeodo,don yarn on behalf of the governor say the people those behind the tori dem bi agents of Satan.
Make una read wetin im yarn
 “The young engineer is doing very well in his profession.
 
“How could anybody ever wish his fellow human dead?
 
“This is strange and we all should discourage this kind of insinuation.’’
“God is the giver of life and nobody can determine how God does his things.
 
“The general public should disregard such report,” .
-NAN

Leave a Reply