Justin Bieber With Im Girlfriend, Sophia Richie Don Dabaru Their Lovey-Lovey.

Una remember the time wey Obodo oyinbo Singer, Justin Bieber, delete im Instagram account, untop say im fans dem dey yabbis im model girlfriend,

Sofia Richie, una also remember wen im even fight im ex- girlfriend Selena Gomez, untop Sophia mata wen she put mouth for their Lovey-Lovey.

Hmmm!!!  The Love wan tin-tin no last o,  as both of them don dabaru am.

Tori yarn say their Lovey-Lovey don dey go down since early dis month till both of them na kukuma finally scater am.

Leave a Reply