Wizkid Don Yarn Say If Im Die Today, Im Go Die As Legend

Ogbonge popular jingo artiste, Wizkid don post dis for im social media.

Una Remba say im cancel im US tour untop im health matta. But e bi like say im health issue don dey go worse as the tori wey im tweet don dey fear everybody, evn im fans dem..

Make una see im post

Leave a Reply