Hurricane Irma: About Nine People Don Die For Di Caribbean

Hurricane Irma don kill about nine people across di Caribbean; The tropical storm don cause kata-kata wey don troway different island .

Authorities dem don yarn say more people still fit kakutu, say overnight, Irma don turn di small island of Barbuda to place wey nobodi fit stay, say St Martin, wey bi another Island, don almost destroy finish.

Tori yarn say, Irma na category five hurricane, wey be di highest level. E mean say Irma dey bring strong wind and rain wey fit comot tree, car and even house.

 

Leave a Reply