I Don Tire To Dey See Say My People Dey Suffer – Yul Edochie

Naija actor, Yul Edochie stil dey untop dis im plan to become Anambra Governor for Novermber 18th 2017 election.

Today,  im release video for english and igbo dialect, as im dey beg Naija people to vote for him as na im bi the change dem need.

Watch im videos.

View this post on Instagram

Happy new month my people.

A post shared by Yul Edochie (@yuledochie) on

Leave a Reply