Yvonne Nelson Don Advise Young Sisi Dem For Her Post

Ghanaian Actress Yvonne Nelson don share advice on Twitter and to young ladies wey dey go through plenty challenges which come from peer pressure.

Make Una read wetin im tweet;


Young ladies,,,,, take it easy yea…..dont let the pressure get to you….dont forget to LOVE yourselves! Dont lose your way! work hard, work smart and let God do the rest!!!!

Leave a Reply