Make Nobody Ask Me When I Wan Marry – Bobrisky

Male barbie, Idris Okuneye wey una sabi am as Bobrisky don warn say make dem no ask him when he wan marry.


Make Una read wetin Bobrisky Writ
e;

”Small olosho still they my blood

You all can be getting married no problem, sha be inviting me let me come and be eating rice.

Marriage is not in my own dictionary at the moment”

post

Leave a Reply