Barcelona Dem Bi Wan Sue Neymar Untop Breach Of Contract

Barcelona don announce say dem go sue Neymar untop say im breach  contract, say im dey owe dem €8.5m (around £7.8m) for last year’s renewal bonus.

Neymar wey commot Barcelona for Paris St Germain for ogbonge transfer fee of £198m three weeks ago.

Make una read wetin one statement yarn

Barcelona decided to take these actions in defence of their interests, after a unilateral termination of contract urged by Neymar Jr a few months after signing the renewal until the end of the year 2021,”

Leave a Reply