Na Music I Go Do, Sorry If E Dey Pain You – Efe To All  Im Haters

The 2017 BBnaija winner, Efe don yarn some of im fans wey dey yawa am say music no bi for im.

Efe wey jus release  new single,  ‘Based on Logistics’ produced by Duktor Sett no wan gree at all,and reply dem for Instagram

Make Una read wetin im yarn 
D problem be say na music I go dosorry if e dey pain you ..if I drop song just close ear…becoz more songs go comot… ask @DuktorSett

Leave a Reply