Happy Birthday To My ‘Fine Kogi Stew’-Timi Dakolo

Naija ogbonge Popular Jingo singer Timi Dakolo, dey jolificate im wife, Busola for her birthday today.

Im take im Instagram page to call her sweet-sweet names dem as im dey declare im love for her.

Make una read wetin im yarn :

“Happy birthday lover, wifest wife, fine kogi stew, best bean cook, my aproko partner,
“Mama Alexander, my hallel, my zoe, and Mama One More Son, I love you Busola Dakolo @busoladakolo”

Leave a Reply