Ben Bruce don yarn federal government say make dem increase minimum wage, say na only when dem increase am corruption go reduce
If Una Increase Minimum Wage, Corruption Go Reduce- Ben Bruce
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Ayodele Fayose wey bi the Governor of Ekiti State don …
Tell Dem Make Dem Shut Up O!!! I Bi Big Boy Like Orji Kalu, Tinubu- Fayose
Ayo Fayose, wey bi Ekiti State governor don yarn Naija …
Make Una Pray To God Make Im Give Our President Good Health-Fayose
Oga Presido Buhari don deny tori wey dey yarn say …
I No Fit Force Voters Dem Make Dem Choose Leader Wey Dem No Like – Buhari
The Labour Party Presidential Campaign Council don yarn say the …