Tell Dem Make Dem Shut Up O!!! I Bi Big Boy Like Orji Kalu, Tinubu- Fayose

Ayodele Fayose wey bi the Governor of Ekiti State don yarn dos wey dey criticize am to shut up because dem no dey the same class.

Say im bi big boy like Dr. Orji Uzor Kalu, Before-before governor of Abia State and Tinubu.

Im yarn dis tori for the commissioning of new governor’s office.
Make una read wetin im yarn
“Tell them to shut up, oshoko is talking. I’m not a small boy oo. I was a governor in the days of Orji Kalu, governor Tinubu, all those big wings of today, we were governors at the same time. I’m a big boy oo. Some of the governors today were probably council Chairman or PA”

Leave a Reply