El-Rufai Na Threat To Naija National Security – Reno Omokri

Reno Omokiri don react to the 30-page memo, wey the Governor of Kaduna State, Malam Nasir El-Rufai, send to oga Presido Buhari for September 2016.

Reno Omokri wey bi the Before-before aide to Before-before President Goodluck Jonathan go live for Facebook to yarn dis tori

https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=10211907444498797&id=1152008079&refsrc=https%3A%2F%2Fm.facebook.com%2Fomokri%2Fvideos%2F10211907444498797%2F&_rdr

Leave a Reply