Make Una Pray To God Make Im Give Our President Good Health-Fayose

Ayo Fayose, wey bi Ekiti State governor don yarn Naija people to pray for oga Presido Buhari wey dey obodo oyinbo UK for medical checkup. . 

Fayose yarn dis for state government house for Ado-Ekiti yesterday.

Make una read wetin im yarn:

“I want to equally enjoin all Nigerians to pray for the president and ask God to give him good health. The presidency owes all Nigerians accurate information about the situation of things otherwise people would continue to spread one rumor or the other. Nigerians demanding for truthful and accurate information about the President’s health from the presidency are right because the moment you assume such a position, your life becomes public”

 

Leave a Reply