Oga Presido Buhari Don Officially Resume Back To Im Duty Post Today

Oga Presido  Muhammadu Buhari don resume back to im duty post, as una know say e don reach more dan 50 days wey im abandon im work go medical vacation and give im power to im Vice Yemi Osinbajo.

Na im spokesperson, Femi Adesina, confirm say im go resume for statement  dis morning  March 13th

 

Leave a Reply