The Love Wey My Papa Get For Naija And Her People Una No Fit Describe Am – Zahra Buhari Indimi

 

Zahra Buhari-Indimi wey bi oga Presido Buhari’s daughter don sama praises for her papa as she yarn us the the love and passion wey im get for Naija .

 

Make una read wetin she write: “#fromthestart. #determination. #sincerity #trust #wholeheartedly #bythe people #forthepeople. The love daddy has for Nigeria and her people, I can’t describe…I can never explain the depth and the passion he speaks with about our dear country

Leave a Reply