Oga Buhari Don Appoint New Inspector General Of Police

Oga Muhammadu Buhari don approve Ibrahim Kpotun Idris as the Acting Inspector General of Police.

Idris wey com from Niger State na im dey take over from Mr Solomon Arase who retired this Tuesday after 35 years in service.

Leave a Reply