Davido Don Go Back To Im Before-before Manager Asa Asika

4 years don waka pass, Davido don go back to im first ever manager for the music industry , Asa Asika.
But the thing wey dey suprise mi bi say the bobo ” Davido”  don get mouth say im bi the manager of im own.  So wetin come happen?

Leave a Reply