Make Una No Go Out To Protest Anything – Blackface No Dey Support 2Face For February Protest

Blackface don go im social media to yarn say February 6th protest wey 2Face Idibia wey dey for im group before-before create, na useless and baseless matta as im no dey in support.

.

 

 

 

 

Leave a Reply