See Wetin Dem Do One Boy Wey Steal Chicken On Christmas Day

Tori yarn say dem catch this boy as im dey steal chicken on Christmas day.


Say dem come naked am,  beat am, hang chicken for im neck and tell am to start to dey waka about the whole street.

Leave a Reply