Naija Army Don Yarn Say The Real Shekau Wey Bi Boko Haram Oga Patapata Don Die

Naija Army don yarn today say dom don kill the original oga Patapata of Boko Haram terrorists dem, Abubakar Shekau.

Dem also yarn say dem don also kill  the second person wey dey disguise Imself as  Shekau.

Say make una Naija people no fear untop the video wwy dem dey realse.

Leave a Reply