Nawa O!Nobel Igwe Sef Dey Among The Plenty-Plenty Naija People Wey Don Enter Gobe For MMM Hand…LOL

MMM Naija don cause gobe since morning wen dem annouce say dem don freeze their member account for one month.
Popular jingo blogger, Noble Igwe wey dey among the people wey the MMM news affect, don go im twitter to share about aw im take im office rent to do MMM,as im dey beg MMM to return im money say im no want the interest untop am again

 make una read wetin im yarn
 “Used office rent for MMM, going to show landlord this freezing message. It’s just a month & by January 13th, we’d all be happy.” 
 “Dear @MMM_Nigeria, What do you want me to do this Christmas? Why didn’t we get a notice few days ago? I’m calling in sick.

Leave a Reply