I Never Collect Salary Since The Time Wey I Enter As Governor – Aregbesola

Rauf Aregbesola wey bi governor of Osun
state, yarn say im never collect salary since he enter as governor six years ago, November
2010.

Im yarn dis statement
when im dey open the 3-day Education Quality Assurance Training Workshop
wey dem organise for Osun Education Quality Assurance and Morality Enforcement
Agency, for State Universal Basic Education Board (SUBEB) conference hall,
Abere, Osogbo.
make una read wetin im yarn
 “When
people complain about our financial state, I begin to wonder if they think I am
spending people’s money.

“Some of you do not know that I have
not received any salary since I became governor of Osun state, why will I take
that of others,”

Leave a Reply