Fire Go Burn All Your Enemies Dem- Majek Fashek Yarn Dino Melaye

Ogbonge popular jingo Naija Musician, Majek Fashek don take im instagram to show support for  Senator Dino Melaye.

Make una read wetin im yarn
“Message from legendary prophet Majek Fashek to distinguish (sic) senator Dino Melaye, man of the people, we are praying for you, we stand with you and by you, no one can touch the anointed of God.
 
“No weapon fashioned against you shall prosper, fire go burn all your enemies Down in Jesus Name Amen.@dinomelaye”

Leave a Reply