I Go Continue To Dey Blame PDP For The Kata-Kata Wey Dey Naija- Buhari

Oga Presido Buhari don yarn for book lauche wey deu Abuja, say im no go stop to dey blame PDP for the Kata-Kata wey Naija dey.

Leave a Reply